New Lyrics

Samklef Ft Bora X – No no (Fela trap) Lyrics

Samklef Ft Bora X - No no (Fela trap) Lyrics
Samklef Ft Bora X – No no (Fela trap) Lyrics

Samklef Ft Bora X – No no (Fela trap) Lyrics Back then they do me no no omo dey do me no no..wetin i do them i no know..they wanna see me low low

When trouble blow dem go gbeso-wohwoh dem go use your matter jump your face oh-ah ah… Fake love,fake smile..na their way ooh, them go dey search wetin you wear ooh..oh no no no what is my crime ooh… Oh no no everything na time ooh… Dem no wan see me shine at all ooh, i put my trust in God am standing tall ooh
Chorus- Back then they do me no no, omo they do me no no,wetin i do them i no know,they wanna see me low low…

Back then they do me no no
Why did you come into my life
Just beneficial I would always treat you right
Had my back in the day
But then you switched on me at night
If love is a fake of emotion
Lay my soul on the line create devotion
In the past on my ass I was broken
It was jealousy that created commotion
Had to cut the grass full of snakes, Smile in my
face turn around and you fake
Gotta take care of my son
Got one on the way
If you want the redrum then we spending today
I been hurt before I’m a Savage
What you did in the past I can’t stand it
You want to sniff I get money that’s habits
MML that’s the clique we going brand
It had to grind had to turn up my savage
Make it easy we getting to baggage move
Around in the city we bag it move around in
the the city we bag it…
Chorus-Back then they do me no no,omo dey do me no no, wetin i do them i no know,they wanna see me low low…
SAX PLAYING….
Chorus-(Back then they do me no no,omo dey do me no no, wetin i do them i no know,they wanna see me low low x2)

Related Articles

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Back to top button